No be small matter o, my people! Nollywood queen, Mercy Johnson-Okojie don come out sharply to give trolls wetin dem deserve. According to her latest video wey she post for Instagram, dem dey bully her children for school because of the lies wey dey fly around online, wey dem don tag am witch! E no easy at all, as some parents even dey tell their pikin no allow Mercy’s kids touch their school bags! Chai, wetin we go call this level of wahala sef?
Mercy no gree take am lightly as she don threaten to take legal action against anybody wey dey use dem mouth talk rubbish about her and her family. She talk say,
Do you have a news tip for NNN? Please email us at editor @ nnn.ng

