No be small matter wey dey happen for Nigerian politics as former Ekiti State Governor, Ayo Fayose, don open mouth talk say PDP don lose im status as top opposition party. Fayose yarn this one during interview wey he do with ARISE News anchor, Dr. Reuben Abati, where he come spill gist about wetin dey happen inside PDP and how Peter Obi don become person wey everybody dey watch ahead of 2027 elections.
According to Fayose, wahala no dey for PDP naim their own internal division dey scatter their house. E clear say dem no fit blame APC for their own wahala. E talk say,
Do you have a news tip for NNN? Please email us at editor @ nnn.ng

