My people, e be like say paddy mi, Senator Rabiu Kwankwaso, don gather all di NNPP big men for one corner as dem prepare for di party national convention wey go happen this Saturday for Grand Pela Hotel, Garki area.
For di 10th meeting wey dem hold, Kwankwaso no hold back as e dey encourage all di delegates make dem show unity and discipline. Na so we go fit stand gidigba for all di political wahala wey dey come.
Kwankwaso talk say,
Do you have a news tip for NNN? Please email us at editor @ nnn.ng

