E be like say Naija politics don turn to movie again as former Kaduna Governor, Nasir El-Rufai, don drop serious bomb for National Security Adviser, Nuhu Ribadu. Wetin happen be say El-Rufai send letter wey go straight to the NSA pipo, dey ask dem make dem clear wetin dey happen concerning some thallium sulphate wey dem simi say dem wan buy from Poland. Wetin be thallium sulphate? Na supa toxic chemical wey fit cause wahala even with small dose.
For di letter, wey El-Rufai post for hin X account, him talk say he wan make sure say things dey clear, as the chemicals sabi dey tight regulated. According to am,
Do you have a news tip for NNN? Please email us at editor @ nnn.ng

