Ahh, my people! E don kere for Jarvis o! You sabi Jarvis, that TikTok babe wey dey make us laugh anytime we go online? She recently share beta gist about her mama wey dey sick. E no easy for am at all!
For one emotional video wey she drop for Instagram, she talk say she dey fear as people fit video her mama for that condition and use am take mock her online. Na serious matter be that o! She dey reason say,
Do you have a news tip for NNN? Please email us at editor @ nnn.ng

