Man City fit hear verdict for 115 FFP charges before season end – journalist yarn say dem go deduct 60 points
Manchester City dey wait for verdict for di 115 financial fair play charges wey Premier League bring against dem since February 2023, but one journalist…
