To all di 33,461 people wey register and write di CBT Exam, Pastor Umo Eno don approve ₦50,000 for each of you as transport and lunch allowance. E thank all of una for participating for di recruitment process and for trusting say dem go treat everybody fairly. Na so everybodi fit get beta chance.
Do you have a news tip for NNN? Please email us at editor @ nnn.ng

