×
×

Fintiri New Agenda: Better Governance for Adamawa People!

Our new 8-point Agenda dey focus on how to make governance better and strengthen democracy for the people of Adamawa state. Dis agenda go help us build on wetin we don achieve for the past 4 years.

You sabi wetin di Agenda be?

E concern Ahmadu Umaru Fintiri, di governor.