No be small thing o! Asake go curate Spotify ‘African Heat Playlist’ just in time as we dey enter 2026. Dis na the latest gist wey come from Spotify as dem wan make the New Year sweet pass.
Phiona Okumu wey be Spotify Head of Music for Sub-Saharan Africa, don talk say dis collaboration go showcase Asake hits and other fire sounds from Africa. Na wetin we dey find to jam to as we dey enter new year.
Okumu talk say,
Do you have a news tip for NNN? Please email us at editor @ nnn.ng

